Uncover the profound beauty of Prophecy lyrics by Excess Van as they inspire, provoke introspection, and ignite a spark of self-discovery.
Excess Van – Prophecy Lyrics
Intro
Hey!
Nnam mo
Oh no
Ay ay
Aya yaya toh toh toh toh toh
Chorus
Even though you wish me bad
I’ll be okay oh
Even though you pray make I fall
I’ll be okay yo-oh-oh-oh-oh
Nobody can avert the prophecy (Whoah!)
Wey God he done put inside me
Nobody can tamper that blessings
Wey God give me, e sure for me
Post-Chorus
Ogologomma ogologo mhmm
God be my ogologo mma
You show me wonders
You gimme power
Na wetin dey make me dey conquer
Turn my pains into song
Omor the tears full eye when e sup
Change my mind from the dark
And when the blessings come e go sure-aw-aww
Verse 1
Even when I dey on my low low
Messiah dey push me dey go up
Pepper their eyes atarodo
If I dey pass them go lose e focus
Even though they wanna killi me
I go killi them sha (Kill them sha)
Anything I want e make e sup for me
I go get am shaa (Get am sha)
Chorus
Even though you wish me bad (I’ll be!)
I’ll be okay oh (I’ll be okay oh)
Even though you pray make I fall (Ooooo-yeeee)
I’ll be okay yo-oh-oh-oh-oh (Oh nah)
Nobody can avert the prophecy (Pray-rem-pe)
Wey God he done put inside me
Nobody can tamper that blessing (Ayyy-le-le-le)
Wey God give me, e sure for me
Post-Chorus
Ogologomma ogologo mhmm
God be my ogologo mma
You show me wonders
You gimme power
Na wetin dey make me dey conquer
Turn my pains into song (Yeah-eee)
Omor the tears full eye when e sup (Oh le le le le)
Change my mind from the dark
And when the blessings come e go sure aw-aww
Post-Chorus
Ogologomma ogologo mhmm
God be my ogologo mma
You show me wonders
You gimme power
Na weytin dey make me dey conquer
Turn my pains into song
Omor the tears full eye when e sup
Change my mind from the dark
And when the blessings come e go sure aw-aww
Refrain
Even when I dey on my low low
Messiah dey push me dey go up
Pepper their eyes atarodo
If I dey pass them go lose e focus
Outro
Ohhh ohhh
Mmmm mmm
Mhmmm