Talented, fast-rising Nigerian artist Fido is back with another hit, “Joy Is Coming”—a vibrant track with lyrics full of hope and infectious energy. Check them out below!

 

Fido – Joy Is Coming Lyrics

 

Yee

Oosha!

 

He say na me been taking things easy

Catching some cruise with my gees

You smoke one puff you dey hiss

Comot body no dey disciplined

Put on shoe make you stand at ease

All your sorrow make you dance dem free

If he no be galala I go give dem Fuji

 

Wàn má jóooo

Ijó oooooo yeee

Ijó oooooo yeee

Ahhh

Moni ma Jo yeeee

Ijó oooooo yeee

If he no be galala I go give dem Fuji

Modupe fo oluwa fo oluwa yeee

Joy is coming

Joy is coming

Modupe fo oluwa fo oluwa yeee

Joy is coming

Joy is coming

Modupe fo oluwa fo oluwa yeee

Joy is coming

Joy is coming

Modupe fo oluwa fo oluwa yeee

Joy is coming

Joy is coming

Moni early in da morning

 

 

Up nepa

Up nepa

Oluwa ti muná dé

Awon temi Shana wolé

Do me gently do me tender

Awon kele gbori wolé

Awon temi gbori wolé

 

Yeee

He say na me been taking things easy

Catching some cruise with my gees

You smoke one puff you dey hiss

Comot body no dey disciplined

Put on shoe make you stand at ease

All your sorrow make you dance dem free

If e no be galala I go give dem Fuji

 

Wàn má jóooo

Ijó oooooo yeee

Ijó oooooo yeee

Ahhh

Moni ma Jo yeeee

Ijó oooooo yeee

And if e no be galala I go give dem Fuji

Modupe fo oluwa fo oluwa yeee

Joy is coming

Joy is coming

Modupe fo oluwa fo oluwa yeee

Joy is coming

Joy is coming

Modupe fo oluwa fo oluwa yeee

Joy is coming

Joy is coming

Modupe fo oluwa fo oluwa yeee

Joy is coming

Joy is coming

Moni early in da morning

 

Love me gently, love me tender

Up nepa

Up nepa

Oluwa ti muná dé

Awon temi Shana wolé

Spread the love